L
Life in Lagos
Now Watching
Life in Lagos

NEPA dey vex me, sales targets dey vex me more

Omo, today na another level of wahala. Woke up, still no light. NEPA don frustrate person finish. I swear, these people dey play with person's sanity. Had to use my small generator again, just to charge my phone and laptop. Fuel don finish, so I just put small for am, enough to power my grind. The traffic from CMS to Ajah this morning, e choke! Thursday mornings dey always be like this, but today felt extra long. My back still dey pain me from all the Danfo shaking. Got to the office, and my sales target just dey stare at me like 'You never reach me o!' My oga even send me email about am. Abeg, make God just help person. The constant pressure, e no easy.
Story Options

Move to Journal

Report Story

Select the best reason

Send Story Privately